Nigerian actress Deborah Shokoya, known by her stage as Debbie Shokoya, is ready to join some of her colleagues using their partners and family members as content creators online.
Taking to her Instagram page, the movie star questioned if she wouldn’t join the train as she noted how many are now using their husbands, wives, and mothers for content.
Sending a message to her husband, she told him to start wearing skirt so they can start creating content online.
“On top this film matter.
As everybody dey use their wife, their mama and husband for content!
Sey me sef I no go join the train?
I wan release my new movie soon ooo!!
Oya go wear skirt. Content ti ya!!”
No Be Small Thing Again Ooo!
All Of Us Don Turn Content Creator For This Film Matter!
Please Help Me Watch My Brother @ijebuuofficial Movie Ooo!
E Don Turn That Him Gentle Wife To Content Creator!
Abeg, Help Me Watch “PECKERS” By My Uncle @mr_kogberegbe
My Calm Aunt @j_sugamama Don Turn Skit Maker Overnight.
Watch @glitterstouch_makeovers Movie Too Ooo!!
Chai! She Don Turn Maami To Content Creator Ooo
As It Is Sef. Me Too Don Dey Sew Custom For Luku Ooo.
We Gather Dey.
To Hit a Million Views No Be Joke Now Ooo!”.